naijawriter

1. #LongRead

2.This article contains Pidgin English, Broken English, Street English, Igbo, Yoruba, Hausa, Ibibio and Urhobo.

3. To be read in your best Akpos voice, with your best Waffi accent.

My Dear Mufutua,

How you dey? How body? I know say you don enjoy sotay, hehe. No wahala, I happy for you. Make you dey enjoy beta tins wey dey dat side, in short, carry go!

As tins be, I for no bother to write dis long tori give you. After all, wetin self? Wetin dey for this earth? No be just to come, eat, work, die, go give account? Where me and you from sabi self? Wey I go come wan talk plenty for your matter? Abi na just dis yeye tin wey dem call Twitter? mbok, no be government work.

The tin be say dis tori don dey worry me tay. I don try hide am, try…

View original post 1,139 more words